Iya Basira lyrics

Lyrics, song lyrics, words to music

HOME
NEW LYRICS
POPULAR LYRICS
SUBMIT
CONTACT US
LOGIN
REGISTER


 Users who viewed Styl lyrics were also interested in
1  Andy Davis lyrics
2  Jim Croce lyrics
3  Warren Barfield lyrics
4  Parkway Drive lyrics
5  Lipps Inc. lyrics
6  Suicide Silence lyrics
7  Knack lyrics
8  M.o.v.e lyrics
9  Zappa Frank lyrics
10  Franky Vincent lyrics



Lyrics | New Lyrics | Artists: I | Styl lyrics | Iya Basira lyrics

Styl
Iya Basira lyrics


Iya Basira MP3 ringtoneIya Basira MP3 ringtoneDownload Iya Basira ringtone

Styl Iya Basira video

This content requires the Adobe Flash Player.
Get Adobe Flash player
Get Flash


Iya Basira MP3 ringtoneIya Basira MP3 ringtoneDownload Iya Basira ringtone


This na one buka wey I dey like to go.
The food sweet sote e go make your mind blow, day and night iya bas how she do am I no know.
They think say na jazz, my broad no be so.

Chorus:
People people make una come o
Iya basira e don jazz me o, ooo
Everybody helep save me o
I no dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place
People People make una come o
Iya basira e go kill me o, ooo
Everybody helep save me o
I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food.

Long throat na food go kill u-no be so, I say na food go kill u – oga mi no be so.

Wettin dey be say e get one day wey I say I go play go see my paddy Sunday,
Na so I reach there but Sunday e don high on beer luckily for me him junior broad eye e clear,
He say make we stroll to the area, little did I knw that I was strolling to my burial.
Right there were oshodi bus dey load was a little buka close to the mainroad.
I laf when e pass the door, e tell me say hin name na Iya bas for short but I bow when e order,
Iwesiatewa, ero mm purewater not even mineral. I come gree say I go manage to chop am
Before I realize I dey order 2nd round, 3rd round, 4th round, I never still stop
Wetting iya basira e give me chop?
Repeat chorus.

Long throat, na food go kill u, na food go kill u.

Oga mi, u think say na play when I say na the way wey I dey, e no day ok
Wetting be your own advice, I don dey steal my paddy money to buy iya basira rice.
Even on my girlfriend birthday when she dey wait make I take am to ocean view,
I no know when I pass the place, the only thing wey dey my mind na Iya basira palm oil stew
Ah! Kilon kilon shele shele me I never see this kind juju, telle telle
All those wey go vex kpele kpele, but I hear say Iya basira na…….
I sure say still I go go there go sidon, order my first round move
To 2nd round, 3rd round 4th round I no dey ever stop wetting iya basira come give me chop?
Repeat chorus.

Officer abeggi follow me to the palce, everybody don telli me I dey craze
My girlfriend don leave me my moda no gree see me my paddy ah! Iya basira e don kill me. (x2)
Oya people, people make una stop officer e don come
Where the woman, hin dey inside, (oga I dey come)
Woman na wetting u dey give people chop wey dey cause all this wahala casala, oya make we talk
Oga sir true to God, nothing wey I dey put for the food wey I dey cook, na God dey make am good.
Na which kind talk be that, say na God dey cook the food abi u think say I be fool no be juju u dey put,
Infact I dey suspect say na….u wash put sote people dey queue come dey rush for your stew,
Well to confirm am bring am make I chop small. Give me fufu 90 naira plus that soup wey dey draw.
Chaii correct this food sweet no be small shey una no go vex if I still order for more.
Officer no worry na the food be this
Oya people, people make una go, case dismiss.

Repeat chorus 2 times.
Back to: Styl lyrics
These lyrics are not available for printing.

Iya Basira MP3 ringtoneIya Basira MP3 ringtoneIya Basira ringtone




New Lyrics

  1. THE SUNNY SIDE UP Hope lyrics
  2. HORRIBLE HISTORIES Georgian Navy lyrics
  3. CIV Something Special lyrics
  4. CIV Trust Slips Through Your Hands lyrics
  5. DIA FRAMPTON Bullseye lyrics
  6. CIV Owner's Manual lyrics
  7. CIV Et Tu Brute lyrics
  8. CIV Choices Made lyrics
  9. DIA FRAMPTON Billy The Kid lyrics
  10. DIA FRAMPTON Good Boy lyrics
  Other lyrics by Styl 
    Olufunmi lyrics
    Drives Me Crazy lyrics
    Call Ma Name lyrics
    Run Away lyrics
    Stay Alive lyrics
    Home Within Your Heart lyrics





Post the lyrics on your profile, blog or website!
Link - Websites & Blogs:
Embed - Websites & Blogs:



Embed this scroller:




Styl Iya Basira lyrics are made available to you by Lyrics Bang. We have a license to display Styl Iya Basira lyrics.
If you find any inaccuracies in Styl Iya Basira lyrics please contact us. Copyright 2007-2011 Lyrics Bang.
Styl Songs
ToneFuse Music