Tongolo lyrics

Lyrics, song lyrics, words to music

HOME
NEW LYRICS
POPULAR LYRICS
SUBMIT
CONTACT US
LOGIN
REGISTER


 Users who viewed D'banj lyrics were also interested in
1  9 Days lyrics
2  Almafuerte lyrics
3  Elin Sigvardsson lyrics
4  Jean Shepard lyrics
5  Missez lyrics
6  Nick & Simon lyrics
7  Tora Tora lyrics
8  Xeg lyrics
9  The Monolith Deathcult lyrics
10  The Dream F/ Kanye West lyrics



Lyrics | New Lyrics | Artists: T | D'banj lyrics | Tongolo lyrics

D'banj
Tongolo lyrics


Tongolo MP3 ringtoneTongolo MP3 ringtoneDownload Tongolo ringtone

D'banj Tongolo video

This content requires the Adobe Flash Player.
Get Adobe Flash player
Get Flash


Tongolo MP3 ringtoneTongolo MP3 ringtoneDownload Tongolo ringtone


INTRO
Han han
Make I tell una one secret
The secret wey me I dey use for all this women now
Na the magic word be this
No long thing, No long thing
Just tell them tongolo
You understand
Any woman wey you like

VERSE 1
Me, I be D'banj
My Jamo friends dem dey call me ski banj
I don't get degree for womanolgy
I just study the woman physiognomy ah!
Wey dey make them follow me
For the clubs, dem dey take off their thongs for me ah!
Even the guys they ask for me
Make I tell them the secret of my melody ah, listen

Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko

HOOK:: Don Jazzy
D Banj, tell them de koko
I say make you yarn them the koko
D Banj, tell them de koko
Make you yarn them the koko now
[When you see woman you like, you go just use the magic word]
[You go say]

CHORUS (x2)
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wo le tongolo
Omoge wabi make me tongolo

VERSE 2
[Listen listen]
As I dey waka for the road
I see one baby o
Her name na no be small
Why because she fine, no be small
When her front, no be small
When her backside, no be small
I yarn am the truth and I yarn am the fact
And I yarn am, no be small
She no wan gree my own o
Until I yarn am de koko, no be small

Shee, you want know de koko ah
Shee, you want know de koko
Shee, make I tell you de koko ah
Make I tell you de koko

HOOK:: Don Jazzy
D Banj, tell them de koko
I say make you yarn them the koko
D Banj, tell them de koko
Make you yarn them the koko now
[When you see woman you like, you go just use the magic word]
[You go say]

CHORUS (x2)
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wo le tongolo
Omoge wabi make me tongolo

VERSE 3
Listen, listen
Mo wa talented
Yes mo wa gitfted
Sheri kini mi, oma gbe e lifted
Sheri hips eh, ma file shifted
Igo oju e, mafile tinted
Boyfriend eh, gan owa evicted
Se ko mo pe, Dbanj is addicted
Te ba so pe no, mawa persistent
Moni iyawo n'le, don't get me twisted

Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko

HOOK:: Don Jazzy
D Banj, tell them de koko
I say make you yarn them the koko
D Banj, tell them de koko
Make you yarn them the koko now
[When you see woman you like, you go just use the magic word]
[You go say]

CHORUS (x2)
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wo le tongolo
Omoge wabi make me tongolo

Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wale tongolo
Omoge wa je a tongolo

Repeat Chorus 4x
Back to: D'banj lyrics
These lyrics are not available for printing.

Tongolo MP3 ringtoneTongolo MP3 ringtoneTongolo ringtone




New Lyrics

  1. HILLTOP HOODS Now You're Gone lyrics
  2. RUBBABANDZ Look lyrics
  3. HILLTOP HOODS The Thirst Pt. 1 lyrics
  4. JORDAN WHITE No Promises lyrics
  5. HILLTOP HOODS Drinking From The Sun lyrics
  6. RUBBABANDZ Smokin' Good lyrics
  7. TSUNAMI BOMB Tetanus Shot lyrics
  8. HILLTOP HOODS Good For Nothing lyrics
  9. RUBBABANDZ Get Ya Roll lyrics
  10. FROM EMBERS Crash & Burn lyrics
  Other lyrics by D'banj 





Post the lyrics on your profile, blog or website!
Link - Websites & Blogs:
Embed - Websites & Blogs:



Embed this scroller:




D'banj Tongolo lyrics are made available to you by Lyrics Bang. We have a license to display D'banj Tongolo lyrics.
If you find any inaccuracies in D'banj Tongolo lyrics please contact us. Copyright 2007-2011 Lyrics Bang.
D'banj Songs
ToneFuse Music